Peter Obi don reach Presidential Election Tribunal for Abuja
Di presidential candidate of di Labour Party for di February 25 presidential poll Peter Obi, just enter di Presidential Election Petitions Tribunal for Abuja.
Also, di Presidential Election Petitions Tribunal start di pre-hearing of all di petitions filed before am by different opposition parties wey wan upturn di election of di president-elect, Bola Tinubu, on Monday.
FOR MORE NEWS: BREAKING: Supreme Court go deliver judgment for Osun guber election dispute May 9
Obi, wey come third for di presidential race, follow approach court say make dem cancel di, Hin yarn say di president-elect and di vice president-elect, Kashim Shettima no dey qualified to run for di election.
You fit go read di tori as Obi just enter Presidential Election Petitions tribunal for Abuja…READ MORE