fbpx
November 17, 2024

Peace committee don raise alarm over clain of plans to cause confusion for Taraba

peace-committee-don-raise-alarm

Di Taraba Independent Peace Committee don raise alarm over di allege ongoing plans by some groups to cause more chaos for di state as a result of di creation of chiefdoms.

As e be so, di chairman yarn say di committee dey generally worried about di latest actions undertaken by di outgoing administration of His Excellency, Governor Darius Dickson Ishaku. Dis na matter wey don sparked some reactions across di State. Also, e don widen di walls of division and e don turn to threat to peaceful coexistence of di pipo of di State.”

In addition, he yarn say as dem creat di chiefdoms without due consultation, dat one lead to “ avalanche of court cases for di State High Court and tension dey most of di communities wey no good for di sustenance of peace for di State.”

To avoid a further outbreak of law and order, di Committee call on di governor to engage in consultations wey go create peaceful Taraba State

For di sake of peace, hin tok say dem go need to review some of di very recent appointments and decisions.

You fit go read di news see di tori as Peace Committee don raise alarm…READ MORE