fbpx
April 30, 2024

Two Nollywood Actors Don Disappear

0

Two popular Nollywood stars for Obodo Naija don disappear  after dem leave movie location for Enugu.

Actors Guild of Nigeria through the media spokesperson, Monalisa Chinda talk am for their Instagram page, kon tell other actors say make dem dey careful.

YOU FIT LIKE TO READ:  BurnaBoy, Tems Naija artiste wey make Obama 2022 favourite song list

Monalisa Chind say Cynthia Okereke and Clemson aka Agbogidi say dier family no see dem too. We know say you go warn read the tori. READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *