Residents and traders dey celebrate as 2nd Niger Bridge don complete
Di Second Niger Bridge don dey for drawing board since 1976 until construction start on September 1, 2018. Di bridge wey dey constructed across di River Niger, connect Asaba (Delta State) with Ogbaru for Anambra State. E dey there to complement di existing di one wey dem construct for 1965. Di bridge bin scatter during di Nigeria civil war, but dem later reconstruct am for after di war.
FOR MORE NEWS: Bandits kill 120-year-old woman and 5 others for Sokoto Bandit don attack
Over di years, dem discovered say that existing bridge no fit carry di volume of traffic on daily basis as sometimes, motorists go spend di night on top of di bridge because of traffic gridlock.
when President Muhammadu Buhari announce say hin administration go construct di bridge, plenty pipo no believe am as dem look say politicians don use am before as political scam. But di president don prove di naysayers wrong as hin complete di project.
This tori dey inside Vanguard…READ MORE