fbpx
November 15, 2024

Lack of patronage hit tailors as price of materials don sewing high

0
Tailors-

If you recieve call from your tailor wey dey ask, “how far? I get new designs wey go fit you”, no surprise. E don be di common practice among them these days as pipo don abandoned to sew new clothes because of di cost to buy di materials and to sew them.

Plenty tailors don abandon di trade, as e be now, pipo no plenty wey be tailor again. Di few pipo wey dey do am na dem dey direct di market. A  yard of cotton material wey be N200  before na about N3,000 and many fashion lovers no fit afford am.

FOR MORE NEWS: University Don Cancels Final Year Exam Over ‘Cheap’ Questions

One banker, Mrs.Osamudiame Mary, tell Economy&Lifestyle say her tailor wey never call her for some time, contact her to ask if she get any material wey she wan sew.

“I was in the house this week when I received a call from my tailor asking if I have materials to make.

You fit go enjoy more of this tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *