fbpx
November 15, 2024

Okupe fraud conviction no go stop Peter Obi – Adeyanju, Ibegbu

Okupe-fraud-conviction-

Di Labour Party, LP, campaign Director-General, Doyin Okupe on Monday dey convicted for fraud.

Abuja Federal High Court sentence Okupe to two years imprisonment for breach of di money laundering act.

Okupe dey found guilty of 26 out of di 59 count charges against am by di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC).

FOR MORE NEWS: Resign with ‘honour’ from Obi campaign, APC dey tell Okupe

Justice Ijeoma Ojukwu order say di 26 counts, wey attract 2-year jail terms each, go run concurrently.

But Ojukwu give option of N500, 000 fine for each of di counts, amounting to N13 million.

She rule say make dem carry Okupe go Kuje Correctional Centre to serve hin prison term if hin fails to meet the option of fine within di time frame.

Di judgement don dey attract reactions.

You fit go read di full tori…READ MORE