If my wife do everything wey I say make she do, e mean say she be my pikin no be wife – Nigerian man don drop debate for twitter
Twitter users don share different opinions after one man share tweet for di app. Di man kick against di principles wey talk say woman must do everything wey her husband tell her make she do.
@ajeromorgan yarn say if hin wife do everything wey hin tell her make she do, then she be hin pikin, no be hin wife. Hin still yarn say men wey all dia own na to control dia wife, those kain men no fit build dia home.
FOR MORE NEWS: Twitter users don vote make Elon Musk resign as CEO
Na wetin hin write for twitter be this:
”IF MY WIFE does everything I tell her to do, then she’s my child and not my wife. That would be “parenting,” not “partnering.” Marriage is a union of two adults with different ideas and opinions. Knowing this has helped my attitude. A control freak cannot build a great marriage”
You go like go read di full tori and reactions to this tweet…READ MORE