fbpx
November 15, 2024

We dey readi to resist every temptation, attack from political gladiators – Ebonyi REC vow

Di Resident Electoral Commissioner of the Independent National Electoral Commission, INEC, Ebonyi State, Mrs Onyeka Pauline Ugochi, yesterday don vowed say dem go resist any form of temptation and attacks from political gladiators, base on di 2023 general election.

REC yarn dis one during one maiden meeting with Civil Society Organizations, CSOs and the Media inside INEC headquarters for Abakaliki.

U FIT ALSO READ Gombe Gov don sign N176bn 2023 Budget into law

She tok say she don vowe to God and pipol of Ebonyi say she do do di right thing wen it come to dis general election.

Dem ask Ugochi to clear dis mata as pipol dey tok say INEC dey involved in the issue of vote-buying and illegal collection of Permanent Voters’Cards, PVCs by agents of political parties in the State

She answer with full confidence say dey don put in place di necessary things by INEC for di 2023 general election, to go siririwerere by next year

According to wetin Ugochi tok, she tok say, e go dey very difficult to rig di 2023 general election, considering di new innovations around BVAS and other technical mechanisms

To read di full tori CLICKHERE