fbpx
November 15, 2024

Atiku go still win with or without G-5 govs, says campaign council

Ahead of the February 2023 presidential election, loyalists of the candidate of the Peoples Democratic Party, Atiku Abubakar, don predict outright victory for di former Vice President.

According to dem dey tok say dem dey confident of the PDP candidate’s victory with or without the support of the five governors.

U FIT ALSO READ 2023: Next president must make sure say hin unite Nigerians – Goodluck Jonathan tell Peter Obi 

Atiku’s men tok say di solidarity wey dem enjoy from di candidate don cut across di party lines.

According to tori pipol di Director of Strategic Communication, National Election Management Committee of the Peoples Democratic Party Presidential Campaign Committee, Chief Dele Momodu, tok say Atiku don distinguish himself from other contestants in the race.

Hin tok say no candidate today fit stop Atiku Abubakar from becoming President of Nigeria. None of di candidates get pedigree, exposure, competence, temperament, and network. Wey Atiku get.

Base on di same mata, one national officer of di party, Timothy Osadolor, described di G-5 Governors as a band of leaders nobodi take serious anymore.

To read di full tori CLICKHERE