fbpx
September 30, 2024

“God forbid make I kneel down propose to woman; no be African style” – Man announce

kneel-down-propose-woman

One Nigerian traditionalist man don announce and hin vow say hin no fit ever kneel down to propose to woman, he yarn say no be  African style be that.

Man never kneeling propose African style

FOR MORE NEWS: Annie Idibia dey celebrates 11 years proposal anniversary with husband 2face, and she open up about hin hit song ‘Rainbow’

Di man dey identified as @Francis91425134, hin tok hin mind as reaction to a post of a man wey kneel down on one knee to propose to hin woman.

As hin dey express hin hatred for that style of proposal of men wey dey kneel down propose to dia ladies, @Francis91425134 yarn say that style no be African way of doing things.

“God forbid that I should be on my knees to propose marriage to a lady. Obulu ogwu oma nle chaachaa, that’s not an African style,” Na wetin hin write be that.

You fit go read di full tori…READ MORE