fbpx
September 30, 2024

Datti visit Obi of Onitsha, hin yarn say LP go win presidential election

Di vice-presidential candidate of di Labour Party, Yusuf Datti Baba-Ahmed, during hin visit to Obi of Onitsha, he yarn say given di general acceptance of hin principal, Peter Obi, all over di country, LP go emerge victorious during di February 25 presidential election.

Datti yarn say di pendulum dey swinging towards Obi victory as only di LP candidate stands out as incorruptible among di foremost candidates and na only hin get clean record after leaving office as governor.

FOR MORE NEWS: Naira crisis: Banks don lose N5bn to protesters

Datti tok this one on Thursday as hin visit di Palace of Obi of Onitsha, Igwe Alfred Nnaemeka Achebe, during courtesy visit.

He yarn say apart from Peter Obi wey be di most decent and qualified among candidates, 2023 na di turn of Ndigbo and the turn of di Christians to produce di next president of Nigeria.

You fit go read di full tori…READ MORE