fbpx
November 16, 2024

50mw electricity plant commissioning by Buhari don Maiduguri residents happy

50mw-electricity-plant-buhari

On Thursday, President Muhammadu Buhari commission a 50MW electricity plant for Borno State to di cheer of residents.

Residents of Maiduguri, wey follow media tok, open up say dem dey happy as di electricity project go guarantee steady power supply for di state and environs.

According to di News Agency of Nigeria, Usman Ibrahim, a resident, he yarn say, “di 50MW electricity plant wey Buhari commission go remain memorable for di heart of pipo. For several years dia power supply get as e be due to activities of vandals, particularly insurgents.”

FOR MORE NEWS: UK Government don congratulate Tinubu, dem ask FG make dem address di opposition concerns

“Di electricity project go restore di glory of Maiduguri as di major business hub for di Northeast,” Sani Abubakar, Maiduguri trader, tok dis one.

Borno state, especially Maiduguri, for long na di stronghold of a terrorist group, Boko Haram, for years, not until di Nigerian Military intervention.

You fit go see di full tori…READ MORE