fbpx
September 30, 2024

President Buhari don extend N200 notes validity by 60 days

Buhari-don-extend--N200-notes

On Thursday, February 16, 2023, di President of Nigeria, Muhammadu Buhari, annouce during di national address say e don extend di old N200 notes, and e go remain valid for an additional 60 days.

This update dey come even as di  scarcity of Naira notes wahala still continue. Both di old and new notes don cause kata katafor di economy.

During di address to di nation, President Muhammadu Buhari yarn say as hin don extend di usage of di old N200 notes, e go dey release to di pipo  and dem go allow am make e be legal tender for 60 days to make di scarcity wahala reduce.

President Buhari extends N200 notes validity by 60 days

FOR MORE NEWS: “No Be by Tribe O”: Cubana Chiefpriest don Finally Reward Boy for Viral Peter Obi Photo, hin advise Others make dem Donate

According to how di President tok am, “To further ease di supply pressures, particularly to our citizens, I don give approval to dii CBN say di old N200 bank notes go dey released back into circulation and make e still circulate as legal tender with the new N200, N500, and N1000 banknotes for 60 days from February 10, 2023 to April 10 2023 when di old N200 notes no go be legal tender.

You fit go read di full tori…READ MORE