fbpx
December 22, 2024

Sudan crisis: Egypt no gree allow 700 stranded Nigerians pass dia border

Egyptian-authorities-send-Nigerians-back-to-Sudan

About 700 stranded Nigerians na hin di Egyptian authorities send back to Sudan for lack of travel documents.

According to reports, Two of di students without passports or any travel documents from di Nigerian Embassy bin sneak enter di group of passengers wey dey cleared to go to di airport from di Wadi Halfa border.

 

FOR MORE NEWS: Sudan: First batch of stranded Nigerians don reach Nigeria

 

Di pipo wey carry dia sef jin as dem no get passport and travel documents kon make di Egyptian authorities send di entire group back to Sudan.

Also, di Eygtptian authorities yarn say as those two join without dia documents, e dey contrary to di agreement wey dem sign with Nigeria before dem agreed to open dia borders.

You fit go read di tori as Egyptian authorities send Nigerians back to Sudan…READ MORE