fbpx
December 22, 2024

Sad! Electric shock Abia Electrician days to hin wife funeral

electric-shock-abia-electrician

Allison Obiajunwa, an electrician from Abia, suddenly die after electric shock am.

According to Allison Obiajunwa family, dia son passed away a few days before hin wife funeral. Di sudden death of dia son don leave di family in shock.

Also, e dey reported say di electrician wife a few weeks ago and hin bin dey plan to bury her a few days before hin sef die.

However, for di state Obingwa LGA, electric shock di man when hin dey try to connect and replace a transformer cable.

FOR MORE NEWS: APC dey run helter-skelter after dem rig polls – Aisha Yesufu claims

One  source yarn say di worst of part of everything be say hin dead wife still dey di morgue, dey wait to be buried in few days time. Dis na double tragedy for the family. Also, dem find out say di electrician no wear safety kits when di tragic incident happen.

Di source yarn say hin no know weda na di company he go blame for di electric wey shock di Abia electrician or weda na di dead man hin go blame for dis kain negligence.

You fit go read di news of di electrocution tori…READ MORE