fbpx
September 29, 2024

Fake EFCC Chairman dey under arrest for Abuja

fake-efcc-chairman-arrest

A 38-year-old man, wey be Fake EFCC Chairman, Salman Umar Hudu, dey under arrest by di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC for Abuja.

Fake EFCC Chairman Arrested In Abuja

Dem arrest di Fake EFCC Chairman suspect for one hotel on Tuesday, February 14. This na because hin falsely parade himself as EFCC Executive Chairman, Abdulrasheed Bawa. Some other officers of di Commission dey included.

FOR MORE NEWS: Lady wey predict AKA demise two years ago don predict Tems and Future

Also, di Economic and Financial Crimes Commission for inside statement reveal say di suspect receive di sum of N100,000 from person wey hin convince say hin go fit ‘handle’ any matter with di EFCC.

On top di matter, dem reveal say di suspect don give hin full information, and therefore dem go charge am to court.

“The suspect has given useful information and will be charged to court upon conclusion of the investigation,” Na wetin dey di statement be that.

You fit go see di full gist…READ MORE