fbpx
December 22, 2024

Sudan: First batch of stranded Nigerians don reach Nigeria

first-batch-don-reach-nigeria

Di first batch of Nigerians wey dey evacuate di war-torn Sudan don reach  Nigeria after ceaseless efforts to transport dem to Egypt.

Also, di Nigerian Air Force transport 376 individuals wey reach Nnamdi Azikiwe International Airport for Abuja via a C13 military aircraft late on May 03, 2023.

 

FOR MORE NEWS: Lagos govt appoints 22-member committee for Sanwo-Olu inauguration

 

Dis matter dey comes after di Nigerians for Diaspora Commission successfully move di stranded citizens by bus to Egypt Aswan Airport. Di federal government follow confirm say dem secure di services of numerous airlines to assist for di evacuation of Nigerians from Sudan, with additional groups wey go soon reach Nigeria.

Di commission disclose say Sudan currently hosts approximately 5,500 Nigerian citizens, especially students.

You fit go read di tori as First batch don reach Nigeria…READ MORE