fbpx
December 22, 2024

Presidential election: I go reclaim my mandate back – Peter Obi

-i-go-reclaim-my-mandate-back-peter-obi

Di Labour Party, LP, presidential candidate, Peter Obi don vow to reclaim hin allege stolen mandate for court.

Obi vow say hin go explore every legal option to ensure say hin reclaims hin mandate.

Di former Anambra State governor tok dis one during di LP stakeholders meeting for Awka.

Remember ay Obi come third during di last presidential election.

 

FOR MORE NEWS: “Naija no be di worst kontri for dis world” — Reno Omokri

 

He bin dey defeated by di President-elect, Bola Tinubu of di All Progressives Congress, APC, and Atiku Abubakar of di Peoples Democratic Party, PDP.

Upon say hin come third, di LP flagbearer insist say na hin win di election and hin go court to contest di outcome of di poll.

However, tweeting about di meeting, Obi write: “Earlier, I interacted with the Anambra State Labour Party Stakeholders in Awka. The meeting was quite animated and constructive. Part of our discussions centred on the way forward for the party.

I reassure dem of my readiness to go all di way, explore every available legal option to ensure say we collect our mandate back. I appreciated all their support so far, as I assured them of mine. PO.” Na wetin hin write be dat.

You fit go read di tori as Peter Obi vow to reclaim hin stolen mandate…READ MORE