fbpx
December 22, 2024

“I no fit locate my husband two years after kidnap” –Wife of Anambra gov candidate

i-no-fit-locate-my-husband-Eucharia-dey-find-her-missing-husband

Eucharia Agbasimalo, wife of di Labour Party governorship candidate for di 2021 Anambra State governorship election, Obiora Agbasimalo, wey bin dey missing since September 2021, tell IKENNA OBIANERI about wetin di family dey pass through as dem no know her husband whereabout.

It’s been close to two years that your husband went missing, how have you been coping?

She yarn say e affect dem in ways wey words no fit dey enough to express; Also, she yarn say dem dey beyond traumatised.

FOR MORE NEWS: Blue tick: Your action dey affect me – Aisha Yesufu call out Twitter

In addition, he yarn say herself, dia children, hin family members and even hi friends dey traumatized.

Also, she yarn say for almost two years, nobody know anything about her husband whereabouts and nobody dey talking to dem .

She yarn say na total silence full everywhere. However, she tok say dem dey hope on God.

You fit go read di tori about Eucharia missing husband, di LP governorship candidate for di 2021 Anambra State governorship election…READ MORE