INEC don pledge to announce elections results fast
Di Chairman of di Independent National Electoral Commission INEC, Prof. Mahmood Yakubu, don assure Nigerians say di results of di presidential and national assembly elections wey hold on Saturday, February 25, 2023, dem go announce am in a timely manner.
Dis tori dey announced by di commission Chairman, Prof. Mahmood Yakubu. Dis na as hin dey follow journalists tok for Abuja on Friday, February 25, 2023.
According to wetin hin tok, INEC go announce di elections results, e go come out fast. Although hin tok say dem no fit tok di exact number of days or number of hours wey e go take but e go happen.
FOR MORE NEWS: Mobile phones, photographic devices dey prohibited from voting cubicle – INEC
“Also, Mahmood mention say dem dey aware of di anxiety and di need for INEC to conclude di process quickly. However, e go happen shsrp sharp. quickly.
Di INEC Chairman comment on how di current cash crunch for di kontri go impact di elections, no be all of di commission operations dey funded with cash from i Central Bank of Nigeria (CBN). He mention say some portion of procurement for goods and services na electronically dedm conduct am.
You fit go read di full tori…READ MORE