fbpx
December 22, 2024

INEC don swear in Mahmuda Isah as FCT REC

inec-don-swear-in-mahmuda-isah-as-REC

Di Independent National Electoral Commission INEC on Tuesday swear in Mahmuda Isah as Resident Electoral Commission (REC).

INEC Chairman Press Secretary, Rotimi Oyekanmi confirm di tori inside statement on Monday.

Oyekanmi yarn say Isah take hin oath of office during di commission weekly meeting, wey di Chairman, Prof. Mahmood Yakubu, national commissioners and di secretary to di commission bin attendance.

 

FOR MORE NEWS: Police claim say officer wey Seun Kuti slap dey coma – Sowore

 

He quote Yakubu as hin advise Isah make hin dey loyal to di  Nigerian people and always abide by di provisions of di law.

Isah bin first dey appointed in January 2018. Also,  hin served for both Jigawa and Kaduna States before dem redeployed am to di Federal Capital Territory.

You fit go read di tori as INEC swear in Isah as REC…READ MORE