fbpx
December 3, 2024

“I bin dey vex” – Joe Igbokwe lament over fuel subsidy removal

joe-igbokwe-lament-over-subsidy

A chieftain of di All Progressives Congress, APC, for Lagos State, Joe Igbokwe, dey lament over di biting effect of di fuel subsidy removal.

Igbokwe yarn say di matter vex am well well after hin buy N20,000 worth of fuel, wey hin tok say e no go half of hin vehicle tank.

Inside post via hin Facebook page on Friday, di APC chieftain tok say hin don discipline himself and hin dey choose wisely before he goes any where.

 

FOR MORE NEWS: No panic, no plans to increase fuel pump price to N700 – IPMAN

 

Na wetin he write be dis, “I buy 20k fuel for my 4-wheel drive and di gauge no reach half tank. I think say Petrol attendant cheat me. I just dey vex. At di same time, I go another Station and na di same. I don discipline myself. No be everywhere I go dey go now.

You fit go read di tori see as APC chieftain, Joe Igbokwe dey lament over fuel subsidy…READ MORE