fbpx
September 29, 2024

2023: Peter Obi fit only win presidential election if we come together – Kwankwaso

kwankwaso-peter-obi-election

Di New Nigeria Peoples Party, NNPP, presidential candidate, Rabiu Kwankwaso don identify di only step wey hin counterpart from di Labour Party, LP, Peter Obi must take to stand di chance of winning di presidential election.

Kwankwaso yarn say Peter Obi chances to win di presidential election depend on joining force with am.

Di NNPP presidential candidate tok this one when hin appear on Channels Television’s ‘The 2023 Verdict’ Friday evening.

A few weeks ago, Kwankwaso reveal why di proposed joining with Obi did no work out.

According to di former Kano State governor, di proposed merger fail because Obi LP bin dey for di peak of media hype.

You fit go read di full tori…READ MORE