fbpx
December 22, 2024

Man celebrate hin mama as she graduate from university 20 years after she drop out to take care of am

Njikah-

 After she don raise her son to be successful young man, she sef no give up on her dreams and e no tey wey she go school back, and now she don graduate.

Nigerian man take to hin social media celebrate hin mama wey just dey graduating 20 years after she drop out of school to send am go school.

FOR MORE NEWS: 1 persin don kpai, as others woundjor as 40-ft container fall ontop 3 cars for Lagos

Di man, an engineer wey dey identified as Njikah, reveal say hin mama drop out of school in 2002 so that hin go dey educated and hin go get good life.

With hin Twitter handle, di proud son share photos of himself with hin mama after she  defend her final project and him commend her determination.

You go like read di full tori…READ MORE