fbpx
December 23, 2024

Na beta police force we go leave behind – Minister

Ef8_vWhXkAAqr-O-768x628

Di Minister of Police Affairs, Mohammed Dingyadi, yarn say hin dey satisfied with di police force wey President Muhammadu Buhari Administration go leave to hin successor, come 2023.

Di News Agency of Nigeria (NAN) report say di scorecard series dey launched as part of efforts to showcase di achievements of di Buhari administration.

FOR MORE NEWS: Oga no waste your time to dey campaign for Tinubu, PDP clear Buhari

As dem ask whether hin no go leave behind police wey dey brutal, corrupt and poor, Mr Dingyadi respond say hin dey satisfied with di conduct, performances and professionalism of di Force.

“So far so good. I dey satisfied with di level of police public relations wey we don create”. Na wetin hin talk be that.

Hin still yarn say dem dey always monitor di conduct and behaviour of police wey dey work day and night across di country.

You go like go read di full tori…READ MORE