fbpx
December 22, 2024

“We don dey buy money” — Nigerian dey claim cash scarcity for France

nigerian-cash-scarcity-france

France-based Nigerian dey lament and claim scarcity of cash for di French-speaking country for daily basic needs.

"We don dey buy money" — Nigerian alleges cash scarcity in France (Video)

No be news again say Nigeria dey face scarcity of Naira notes as most businesses don switch to electronic means of operations by force.

Di video wey dey make rounds on social media capture di Nigerian wey dey live for France as she dey lament, she claim say cash scarcity dey France. Di Euro currency dey scarce.

Also from wetin dey di video, di lady bin dey for inside busy banking hall. And she yarn say she and others dey stranded for bank due to di unavailability of Euro notes.

“My people we don dey buy money for France; money no dey again. You see queue; no money again. Nigeia con good pass France,” Na wetin she tok be that.

You fit go see di full gist…READ MORE