fbpx
December 22, 2024

Easter: Don’t travel at night – NYSC dey warn members

nysc-don-warn-di-members-of-di-corps

Di Director General of di National Youth Service Corps, NYSC, don warn members of di corps against travelling for night.

And, Inside di nationwide Easter message to NYSC members, di DG Brig Gen Y.D. Ahmed advise dem. Hin say make dem ensure dia safety anywhere wey dem find themselves.

NYSC Director of Press and Public Relations, Gen Ahmed congratulate corps members and wished dem a happy Easter celebration.

FOR MORE NEWS: RCCG pastor Irukwu introduced Obi as ‘president’ in London

Also, hin yarn say if dem dey permitted to travel for di celebration, make dem kindly note say e dey for dem to not to travel for night in order not to endanger dem sef.

In addition, hin yarn say If dia journey don dey enter night, make dem break di journey into two and pass di night for any NYSC formation or nearby military barrack.

“While assuring you of my commitment to your welfare and security, there is no doubt, that Government at all levels and Nigerians from all walks of life appreciate your contributions in expanding the frontiers of national development through our noble scheme NYSC.” Na wetin hin to be dat.

All these things and more na hin NYSC take warn members of corps.

You fit go read di tori…READ MORE