fbpx
November 27, 2024

Police Promote 270 Inspectors for Gombe

police-promote-270-inspectors

Gombe State commissioner of police Oqua Etim don decorate 270 inspectors wey dem promote to di ranks of assistant superintendent of police (ASPs) for recent promotion exercise.

Speaking on behalf of di acting inspector-general of police, Kayode Adeolu Egbetokun, di police commissioner yarn say di promotion of di officers follow dia successful interviews with di Departmental Selection Board.

Also dem di police promote di officers based on di recommendation by di IGP, for promotions released by di Police Service Commission (PSC).

 

FOR MORE NEWS: FG go construct flyover for Abuja-Lokoja road – Umahi

 

Di CP congratulate and hin remind dem say dia new ranks come with higher expectations. In addition, Hin urged dem say make dem protect di citizens‘ lives and property with greater commitment.

Also, hin warn dem say tolerance no go dey for corrupt elements wey dey di command. Hin add say dia new status na to impact positively on dia families and di society in general.

Etim express gratitude to di IGP as hin prioritize personnel welfare. Also, hin give am assurance say di and assured that the command under his watch would continue to make efforts to maintain the relative peace and security in Gombe State.

You Fit Go Read Di Tori see as Police promote 270 inspectors….Read More