Putin Don Declare Four Ukrainian Provinces As Part Of Russia

The Russian president advise Kiev make dem recognize the annexation of the regions of Luhansk, Donetsk, Zaporizhzhya and Kherson, wey dey conducted after referendums a week ago. He say Moscow show overwhelming majority in favour of leaving Ukraine and joining Russia.
YOU STILL FIT ENJOY: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers
Kiev and Western powers denounced the five-day vote, wey end on Tuesday, dem talk say the result no dey useful and e no go ever dey recognised internationally. Some report even talk say dem force some of the residents make dem voting, sometimes for gunpoint.
You fit CLICK HERE read more of the tori.