fbpx
September 29, 2024

2023 election: Tambuwal don lose another aide Kwaire to APC

Tambuwal-lose-Kwaire-to-APC

Alhaji Abubakar Kwaire, a special adviser to Gov. Aminu Tambuwal, don comot from di Peoples Democratic Party, PDP,  go di All Progressives Congress, APC, ahead of di 2023 general elections for di state.

Kwaire, according to statement by Bashar Abubakar, di Special Adviser on Media and Publicity to Sen. Aliyu Wamakko (APC, Sokoto North), bin dey received by di state APC governorship candidate, Alhaji Ahmad Aliyu for Sokoto.

Kwaire decision to comot for Gov. Aminu Tambuwal camp, join APC, according to am, dey motivated by Wamakko leadership qualities.

Hin yarn say e believe with Wamakko as APC leader and Aliyu to govern dia state, if dem dey elected, more dividends of democracy dey expected.

Kwaire, di former member of di Sokoto State House of Assembly,  come from Tambuwal Local Government.

You fit like read di full tori...READ MORE