fbpx
December 23, 2024

Biafra: Release Nnamdi Kanu, no be like Abacha, Buhari – Lawyer tell Tinubu

Lawyer-tell-tinubu-make-hin-release-nnamdi-kanu

Lawyer don dey tell President Bola Tinubu make hin release Kanu and make hin no follow di path of late Military Head of State, Sani Abacha and former President Muhammadu Buhari over dia stance on self-determination.

Aloy Ejimakor, di Special Counsel to Kanu yarn say make Tinubu release di Biafra agitator and make hin no follow di path of Abacha and Buhari.

Tweeting, Ejimakor warn say if hin fail to release Kanu, e go bring boomerang.

 

FOR MORE NEWS: “I bin dey vex” – Joe Igbokwe lament over fuel subsidy removal

 

According to Ejimakor, hin write: “Dear Mr. President: na boomerangs when di State (in dis case: di President) fail to enforce Judgment (domestic or foreign) against di State, just because e dey against di State.

 

See below wetin Ejimakor tok for hin tweet.

“Whenever this happens, the legitimacy of the State is called into question. #FreeMNK, Now. Pursued by Abacha, President Tinubu went into exile in 1994 & in April 1997, he declared ‘I don’t believe in #OneNigeria’.

“In 1998, he returned to Nigeria after Abacha’s death. Mr. President, you once demanded Self Determination. You’re not an Abacha or a Buhari. #FreeMNK.”

You fit go read di tori see as Lawyer tell Tinubu make hin release Kanu…READ MORE