fbpx
December 22, 2024

16-yr-old Girl Commit Suicide Over Alleged Rape For Oyo

16-yr-old-girl-commit-suicide

Following claim of rape, one 16-year-old girl, Olayemi Agbeloba, don commit suicide after her boss’ husband, identified as Ajibode, allegedly rape her for dia house wey dey Eruwa, for Ibarapa Local Government Area of Oyo State.

After committing di crime, Ajibode, wey be welder, bin threaten to kill di minor if she tell anybody wetin happen.

Until her death, Agbeloba bin dey work as apprentice for Ajibode wife.

 

FOR MORE NEWS: Super Eagles don Move Up To 39th Spot for Latest FIFA Ranking

 

E dey gathered say di small girl bin dey learn tailor work from Ajibode wife and she bin dey live with her boss, wey she dey always help do domestic chores for house.

However, things took a dramatic turn when Ajibode enter di room of di deceased and hin rape her on June 23, 2023.

Di minor wey bin dey traumatised by Ajibode action, according to reported on carry substance wey dey suspected to be insecticide and she die after she drink di toxic substance.

You fit go read di tori of di matter wey make dis 16-year-old girl commit suicide…READ MORE