fbpx
May 5, 2024

Super Eagles don Move Up To 39th Spot for Latest FIFA Ranking

super-eagles-fifa-ranking

Nigeria Super Eagles don move up for di latest FIFA ranking wey dey released by the world football governing body on June 29, 2023.

Di Super Eagles webin dey rank 40th for di last ranking released in April but have dem dom nove am to 39th.

Also, three-time African champions gain a total of 5.68 to move up a place from their position last April.

Nigeria play just one game for di last international window, and dem beat Sierra Leone 3-2 to book dia place for di next year Africa Cup of Nations for Ivory Coast.

 

FOR MORE NEWS: Lagos: Tinubu reunite Fashola, Ambode, and Sanwo-Olu

Also with di movement, Jose Peserio men stay above Erling Haaland’s Norway, di Black Stars of Ghana, di Elephants of Cote D‘Ivoire and di Indomitable Lions of Cameroon.

On top di African continent, di Super Eagles remain for di top six, wey bring big boost for dem as e means say dem go dey among di top seeds when di AFCON draw go dey conducted later dis year.

You fit go read di tori see Nigeria Super Eagles FIFA ranking…READ MORE