fbpx
March 29, 2024

2023: We no know wetin dey happen for South-East as politicians come under gunmen attack

0
Gunmen-attack-

As election campaigns go soon start, worry dey increase because e be like say the political process fit turn to kata kata for South East zone of Nigeria because of gunmen attack.

This one dey follow the matter wey happen because of insecurity for the zone, especially by the people wey dey disguise as unknown gunmen and separatists.

Last two weeks, the peace of Anambra State turn to kata kata because of the attack on the Senator wey dey represent Anambra South Senatorial zone, Senator Ifeanyi Ubah.

YOU STILL FIT ENJOY:  Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Ubah bin dey waka with hin group, after the function wey dem attend, and hin bin dey go Nnewi, hin home town, when dem attacked am for Nkwo Enugwu-Ukwu junction around 7pm that Sunday.

E no go be the first time wey dem attack politician for the State. In fact, for all the South eastern zone,dem dey always  attack politicians, some dey die for the process, and na kidnap dem dey kidnap others, dem go kon dey ask for big money before dem fit release the politicians.

You fit CLICK HERE enter Daily post go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *