fbpx
September 28, 2024

“Forever grateful” – Singer 2Baba express lifetime gratitude to RMD, and hin respond

2bab-express-gratitude-to-rmd

Legendary singer Innocent Idibia, wey dey popularly known as 2Baba, don take to social media to express gratitude to veteran actor Richard Mofe Damijo, wey dey better known as RMD.

2Baba recently share photo of di veteran thespian for hin Instagram page, and for hin caption, he shower di man with praise and hin declare hin love for am, hin express gratitude to RMD.

FOR MORE NEWS: “My husband, Banky W decision to join politics bn disturb me” – Actress Adesua don reveal

2Baba mention say hin get great love and respect for RMD, in addition, hin dey forever grateful. Although hin no go into full details about di motivation for di appreciation post.

“Tell me who is badder. My love and mad respect for this man. I can’t even. @mofedamijo. Forever Grateful.” Na wetin 2Baba write be that..

For di comment section of di post, RMD write, “I don’t know what I did to merit the love and respect you show me. I love you bro laaaaang time”.

You fit go see di tori…READ MORE