fbpx
November 17, 2024

NAFDAC don issue warning over killer cough syrup, records six deaths

nafdac-warning-about-cough-syrup

Nigerians don collect warning from di National Agency for Food and Drugs Administration and Control NAFDAC about di cough syrup ‘Naturcold’, wey dey suspected to be of low quality.

Di cough syrup dey manufactured by Fraken Group. And e dey allegedly dey responsible for di deaths of six children below di age of five for di health district of Fundong, di North-West region of Cameroon.

 

FOR MORE NEWS: “Iyanya no go like my actions” – Boyfriend of lady wey catch singer, Iyanya attention for Davido concert don tok

 

According to report, di children show signs of decline in kidney function after dem take di cough syrup. Also, North-West Regional delegate for Public Health yarn say di cough syrup na from unauthorized sources. And e no dey authorized for marketing for Cameroon.

NAFDAC give press statement on top dia website regarding di matter.

Yoiu fit go read di tori on NAFDAC warning about di cough syrup…READ MORE