“No dey blame producers” – Actress, Joy Tambou yarn say to sleep with producers na choice
Nollywood actress, Joy Tambou don reveal her opinion on colleagues wey dey engage in sexual relations with movie producers or directors.
Inside interview with The Nation, Tambou yarn say to have sexual relationship with person na choice, and make pipo stop to dey blame producers.
According to wetin she tok, her colleagues need to stop to dey blame movie producers wey dey ask to get down with them because na for every sector dat kain thing dey happen.
FOR MORE NEWS: “Na forever thing I assure you” – Davido tell hin wife Chioma as she clock new age
Na wetin she tok be dis.
“Sex is free. If you want to give, you give. Sex is not by force, if you are saying that some people are looking for sex, Nollywood producers are looking for sex? They should know that it is about choice.
You fit go read di tori as Joy Tambou don reveal her opinion…READ MORE