17-yr-old American commit suicide after sexual extortion from 3 Nigerians
Three Nigerian men, Samuel Ogoshi (22), Samson Ogochi (20), and Ezekiel Ejehem Robert (19), dey face accusations of global sexual extortion wey make one teenage boy commit suicide for United States.
Di trio dey wait for conviction to the U.S., where dem dey indicted and charged with sexually extorting several young men and teenage boys for di Western District of Michigan and other parts of di country.
Mark Totten, di U.S. Attorney for di Western District of Michigan, reveal say di federal indictment against di three Nigerians dey open on May 3, 2023.
FOR MORE NEWS: “I go bring sexy back” – Media personality, Denrele tok dis one as hin dey receive body massage
One of di accused person dey charged for di death of Jordan DeMay, one young man from Marquette, Michigan.
“On March 25, 2022, 17-year-old DeMay was found dead from a self-inflicted gunshot wound. His death prompted an investigation by the Marquette County Sheriff’s Department and the Federal Bureau of Investigation, which culminated in the indictment unsealed today,” Na wetin part of di statement tok be dat.
You fit go read di tori as Teenage boy commit suicide…READ MORE