No dey in a hurry to leave your parents’ house – VJ Adams
Popular media personality, VJ Adams, don advise teenagers say make dem no dey in a hurry to move out of dia parent houses.
He yarn say di current trend of teenagers wey dey rent dia own apartments no good from an economic perspective.
Di OAP yarn say pipo wey dia parents dey live for good locations need to remain with dia parents till dia mid and late 20s to save money wey dem for use pay for rent.
FOR MORE NEWS: Seun Kuti don leave Nigeria for Switzerland for Europe tour
H “If you are 17, 18, I don’t know why you are in a hurry to leave your parents, especially if your parents live in good proximity areas like Ikeja, Gbagada, Ogbudu, you know, central areas like Yaba, Surulere. Why are you trying to leave your parents’ house? Na question wey hin ask be dat.
VJ Adams add say hin move out of hin parent house early because of hin job.
You fit go read di tori as VJ Adams advise teenagers…READ MORE