Excitement and Jubilation as Mayor of Houston declare July 7th ‘Davido Day’
Fans and admirers of di singer Davido dey celebrate widely now wey Mayor of Houston don set a day aside for US to honor Davido.
Di Afrobeats singer, wey currently dey on tour for hin new album, shut down Texas as hin perform for di Toyota Center for Houston.
Following di sold-out performance, Houston don set July 7 as “Davido’s Day” in honor of di artist.
Di city mayor informed am of this and dem thank am for hin important contributions to di music business.
Wizkid, Davido’s rival, dey honored with a day for US too.
FOR MORE NEWS: “Done and dusted” – Bobrisky successfully undergo new BBL
Also, remember say in 2018, di American governor proclaim every October 6th as Wizkid Day.
For another news, Davido wey be di target of plenty pregnancy allegations, finally break hin silence to express gratitude to hin fans.
Di DMW boss decide to break hin relative silence to express hin gratitude to hin fans for dia unwavering support after different women pin dia pregnancies on him.
Davido claim say hin dey content with everything we dey go on for hin environment.
He yarn say fans na di reason why hin album dey doi well and hin dey grateful for dia support.
You fit go read di tori as Mayor set day to honor Davido…READ MORE