Gunmen Don Collect Lives Of Seven People For Fresh Plateau Attack
Seven people don change address go heaven again for Jos South Local Government Area of Plateau state by gunmen wey dem think day dem be herdsmen.
Dis new killing killing dey come less than 24 hours after 18 other persons don lost their lives for a clash between bandits and members of vigilante group wey dey Wase Council Area for di state.
Di National Publicity Secretary for Berom Youth Moulders Association ,Rwang Tengwong, confirm di latest killings in Jos South LGA to news men for Jos on Monday.
YOU FIT LIKE TO READ: You dey on your own, YYC tell Adebanjo over Obi’s choice
Tengwong talk say , “Seven people don die for Danda chugwi community after di attack by Fulani Militias.
Him continue to talk day the gbege happen on Sunday, 31/07/2022 at around 9:00pm. We know say you warn use your eyes read the whole tori. Oye shook eyes make you self gather dey! READ MORE.