fbpx
March 28, 2024

Gunmen Don Collect Lives Of Seven People For Fresh Plateau Attack

0

Seven people don change address go heaven again for Jos South Local Government Area of Plateau state by gunmen wey dem think day dem be  herdsmen.

Dis new killing killing  dey  come less than 24 hours after 18 other persons don lost their lives for  a clash between bandits and members of vigilante group wey dey  Wase Council Area for di state.

Di National Publicity Secretary for  Berom Youth Moulders Association ,Rwang Tengwong, confirm di  latest killings in Jos South LGA to news men for  Jos on Monday.

YOU FIT LIKE TO READ:  You  dey on your own, YYC tell Adebanjo over Obi’s choice

Tengwong talk say , “Seven people don die for  Danda chugwi community after di  attack by Fulani Militias.

Him continue to talk day the gbege happen on Sunday, 31/07/2022 at around 9:00pm. We know say you warn use your eyes read the whole tori. Oye shook eyes make you self gather dey! READ MORE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *