War dey dance Buga for N’Delta on top Tompolo N48billion Contract
One chief for Warri Kingdom, Chief Rita Lori-Ogbebor, don cry out to Federal Government to sharperly revoke the pipeline surveillance contract wey dem carry give former Niger Delta Militant Leader, Chief Government Ekpemupolo, alias Tompolo.
The Niger Delta Chief wey be activist yarn say “drum of war” dey sound for the region on top the 48billion naira contract wey FG give Tompolo. She shook mouth for the matter for Abuja on Monday during a news conference.
5 Best Business to Start with little money in Nigeria in 2022
According to her, she clear government say, na the responsibility of FG to manage Niger Delta affairs and no to carry the affair of Niger Delta people and the community give one man or company.
Federal government carry the Nigerian National Petroleum Company Limited’s oil pipeline surveillance contract give Tompolo even as the matter no sweet some people for belle.
Read the full tori for here READ MORE