fbpx
April 18, 2024

Reno Omokri yarn say Peter Obi don lose Yoruba vote.

0
Peter-Obi-and-Bola-Tinubu-

Former President Goodluck Jonathan aide, Reno Omokri yarn say, presidential candidate of di Labour Party, Peter Obi don already lose Yoruba votes because hin dey yeye Asiwaju Bola Tinubu, di presidential candidate of di ruling All Progressives Congress, APC.

Reno Omokri, na hin share this matter on Sunday with hin verified Twitter account.

Di human rights activist yarn for hin tweet say, “Peter Obi just lose all di vote of di Yorubas! See di way wey hin lie against Yoruba leaders. He tok down on Tinubu. use hin health and wealth do yeye.

YOU FIT LIKE READ: Wike dey mock Secondus as hin dey tell Ayu say confidence vote no go save am.

He sound like Nnamdi Kanu. Na di real  @PeterObi we see. The one wey we don dey see na di audio Peter Obi! #TableShaker.

According to Omokri, he say make Obi go represent Nigeria so that hin go lie for di next Olympics wey go make Nigeria bring Gold medal come house.

Hin still tok say Obi dey lie for Africa.Why Yoruba leaders go ask Yoruba make dem vote for Peter.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *