fbpx
April 30, 2024

We go shut down all airports until ASUU strike dey over – NANS

0
ASUU-strike-NANS

For di matter of this seven-month standoff between Federal Government and di Academic Staff Union of Universities, ASUU, di National Association of Nigerian Students, NANS, don talk dia own mind, dem yarn say dem go stop operations for all di international airports wey dey di country

Di national body of NANS meet dem sef for Akure, di capital of Ondo State, dem condemn di way wey Federal Government bin dey treat di lecturers wey dey on strike and di education in general.

YOU FIT LIKE READ: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

Students claim say di four-day closure of highways and expressways bin dey successful and na why dem don decide to stop international travel beginning on September 19, 2022, so that di bourgeois and di government go experience di sufferness wey  students don dey go through for di previous seven months.

You fit CLICK HERE go read di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *