fbpx
April 23, 2024

ADC don expel Kachikwu and other people from party

0
ADC-Dumebi-Kachikwu.

As di 2023 elections dey come, di African Democratic Congress (ADC) don expel dia presidential candidate, Mr. Dumebi Kachikwu from di party.

Di National Chairman of di party, Ralphs Nwosu for one statement wey dem bring on Saturday yarn say Kachikwu dey expelled for anti-party activities and violation of di party constitution.

He yarn say di seven-man panel wey dey set up by di party wey sit down for six days submit hin report on Thursday.

YOU STILL FIT LIKE: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Nwosu yarn say National Working Committee (NWC) of di party on Friday deliberate on di  report and hin accept di report of di panel with modification.

Other people wey dem expel from di party na Kennedy Odion, Kingsley Oggah, Musa Hassan, Bello Isiyaka, Clement Ehiator, Kabiru Hussaini and Alaka Godwin.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *