Independence Day: Buhari go address Nigerians on October 1
As part of the activities wey dem go take mark the 62nd Independence Anniversary of the country, President Muhammadu Buhari go address the nation on Saturday, October 1, 2022, by 7 am.
Television, radio stations and other electronic media outlets dey advised tune to the network services of the Nigerian Television Authority (NTA) and Radio Nigeria for the broadcast.
YOU STILL FIT ENJOY: Naija dey far from the founding fathers group.
Dem reveal this one for the brief statement wey Femi Adesina, a senior Special Assistant to the President sign on Friday.
The report wey come be say on that October 1, 2022, go be Buhari last Independence Anniversary address to Nigeria as President of the country.
Buhari go finally complete hin tenure as Nigeria President for the last eight years in 2023.
You fit CLICK HERE go enjoy more of the tori for inside Daily Post.