fbpx
April 20, 2024

Naija dey far from the founding fathers group.

0
Map-of-Nigeria

The policy advocacy group under the aegis of Citizens’ Common International, on Thursday,yarn say Nigeria 62nd Independence Anniversary, wey go happen on Saturday, go come for time wey sober reflection and collective action dey needed..

The organisation as the country dey so,  e dey far from the dreams of hin founding fathers, dem add say time like this need sharp focus to take build nation wey dey wok for the majority people, no be minority.

YOU STILL FIT ENJOY: Politicians fit destroy Nigeria, Obasanjo don blow alarm

The Executive Director of the CCI, Olalekan Oshunkoya, wey talk this one for the press conference for Abuja, advise all Nigerians make dem contribute dia quota towards to take drive the country comot for brinks.

You fit CLICK HERE go enjoy the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *