fbpx
December 22, 2024

Africa go meet 60% vaccine need by 2040

0
covid-19-vaccine-production-768x372

Health experts across African countries don project di continent to produce 60 per cent of dia vaccines domestically by 2040.

Dm still yarn say Africa fit increase di overall capacity for pharmaceutical manufacturing for di continent.

Dem make di projection for di sidelines of di 2nd International Conference on Public Health in Africa for di  Rwandan capital city Kigali, wey end on Thursday.

FOR MORE NEWS: Banks still dey dispense old naira notes

Di Co-chair of di international negotiating body of di World Health Organisation on pandemic prevention, preparedness and response, Dr Precious Matsoso, yarn say honest vaccine distribution no dey during di COVID-19 crisis.

Matsoso follow yarn say problem being dey with di timely availability of vaccine, especially for Africa, hin say honesty and fairness don be di problem.

 “One of the solutions, according to the UN agency, it is to promote technology transfer for African pharmaceutical industries to produce their own drugs and vaccines. Na wetin hin talk be that.

Go read di full tori for inside Punch…READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *