fbpx
March 29, 2024

As church collapse for Anambra, people dey fear say some victims fit dey trapped

0
The-collapsed-structure

The community na one of the many parts of the state wey dey battle with flood and dem believe say na wetin cause the collapse.

As of when the report enter, Dem never fit confirm the number of people wey die because as the matter dey so, some residents still dey find way to rescue victims wey dey trapped.

Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

All this tori come less than two days after one bad-luck boat wey carry about 85 passengers capsize for Umunnankwo Community for the same Ogbaru LGA with plenty people wey dem report dead.

The police authorities and other relevant agencies never talk anything for this thing wey happen so.

You fit CLICK HERE find out more of this tori for The Punch

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *